musicas.mus.br
Letras de músicas - letra de música - letra da música - letras e cifras - letras traduzidas - letra traduzida - lyrics - paroles - lyric - canciones - YOUR LOVE (FEAT, MOSES BLISS) - CHANDLER MOORE - música e letra
Utilize o abecedário abaixo para abrir as páginas de letras dos artistas
Your love (feat, Moses Bliss) letra
I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently
This your love
It is all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh
This your love
E bi all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh
This your love (this your love)
Never seen your kind of love before (this your love o)
This is your love o (this your love)
(This your love o)
Everyday I'm seeing proof
Brand new mercies is something true
It don't change on what I do
You stay the same all way
Nothing can make you take your love from me
No one else deserves our praise
You go through for me on the hard days
Tell my story for one name
The only love that said
Nothing could ever separate
Separate me from
This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy igbakala m isi yeah ye ehh
Igbakala m isi ye ehh
This your love
Is all I want
This, your grace
Is my warm embrace
Daddy igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh
Ifunanya gi kacha mma
Oh, oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh, oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh, oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh, oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Oh, oh, oh
When I look around
All I see is your love
When I look around
All I see is your love
Chandler Moore - Letras
- All (feat. Naomi Raine)
- Back to you
- Breathe (feat. Maverick City Music)
- Built For This
- He Understands
- I Have a Father
- It's Okay
- Joy (feat. Israel Houghton)
- King of Kings
- Lead Me On
- Lean On You
- Lovesick
- More Than Able (feat. Elevation Worship & Tiffany Hudson)
- No One & Really Are (feat. Tiffany Hudson & Elevation Worship)
- Not Consumed
- O Come Let Us Adore Him (feat. Jekalyn Carr)
- Omemma
- On Time God
- Praise (feat. Brandon Lake, Chris Brown & Elevation Worship)
- Refiner (feat. Steffany Gretzinger)
- Thank You (feat. Steffany Gretzinger & Dante Bowe)
- What I Needed
- Where Are You
- Yahweh
- Yes & Amen
- Your love (feat, Moses Bliss)
top 30 músicas
©2003 - 2026 - musicas.mus.br